SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
temptations
by
Omah Lay
Back
Lyrics
[Intro] (BGRZ this is a banger) [Verse 1] How do you love like that? Your eyes no dey dry water Today I dey on this one Tomorrow that one If it wasn't for you Wetin aboy for do [Chorus] In all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see in all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong [Post-Chorus] Oh-oh, oh, oh-oh My rizzler When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh, oh-oh My day one From way back you dey there You no give up [Verse 2] When I don backslide In my passions and in my prayers When I no get occupation Only you see my potentials I don't even keep up with my family Barely even post my picture on Insta Cannot deny that I got issues sadly But you dey for me today You dey tomorrow Muna gi go be forever All the things you wish for me I wish for you Me and you together, forever [Chorus] In all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see in all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong [Post-Chorus] Oh-oh, oh, oh-oh My rizzler When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh, oh-oh My day one From way back you dey there You no give up
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register