SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Free My Mind
by
Omah Lay
Back
Lyrics
Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo I get girl for America, she no dey ever ever let me down I get another for Senegal, she no dey ever ever give me nack I get another for UNILAG, that one behaves like a hoodlum I get another for UNIPORT, see me see trouble kill a boy Now we don bust o Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo Mmm my melody e sweet pass mmmm Mmm my energy, I fire pass motor If shawty no go give me, I go go nack okpo Shule boy, e bе the boss don shule boy Cause е don bust o Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo Olosho wey no fine, dem dey too like clout eeyo People wey no get talent oyo, dem dey too sharp mouth So I free my mind with shayo no I free my mind with shayo ooo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind, free my mind with shayo Free my mind ooo, free my mind with shayo ooo
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register