SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Over the Mountain
by
Olamide
Back
Lyrics
Bim on the beat… Over the mountain sir, over the hills eh Over the ocean na, over the sea ah Akoba adaba ah we no go see eh Come rain come sunshine Baba you know the gist oooh Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira Iran ogede o kin sunkun ati de, ara ogbodo nimi oh Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira, iran ogede o kin sunkun ati de Ara ogbodo nimi oooh As we dey hustle hustle everyday As we dey bustle bustle everyday As we dey GETTING MONEY, we dеy spending money Cos the monеy dey come everyday Asin the blessing dey come in my way Naso the plenty people dey come my way People wey need my help, i dey give them my help Cos oluwa dey bless my way aah eeh Show me YOUR shoki now, am blessed this one no be lucky now We GETTING MONEY we dey popular now All the way from lekki to ikotun now….. Hustle so tey for my area, enemy wey calling me oluya Now dem see me halleluyah Tell all the girls pekan gbori waa kan gbori wa eh Over the mountain sir, over the hils eh Over the ocean na, over the sea ah Akoba adaba ah we no go see eh Come rain come sunshine Baba you know the gist oh Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira Iran ogede o kin sunkun ati de, ara ogbodo nimi oh Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira Iran ogede o kin sunkun ati de Ara ogbodo nimi oooh See me dey roll eh. See me dey ball eeh See me dey shine, enemies wan make i fall eh Skuki okuti anikulapo fela kuti GETTING MONEY na my duty Enemies dem dey dull they are booting Oya YOUR shoki now Am blessed this ONE no be lucky now We GETTING MONEY e dey bucku now All the way from lekki to ikotun now Hustle so tey for my area, when dem dey calling me oluya Now i dey sing halleluyah Tell all the girls pe kan gbori waa, kan gbori waa… Over the mountain sir, over the hills eh Over the ocean na, over the sea ah Akoba adaba ah we no go see eh Come rain come sunshine Baba you know the gist oooh Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira Iran ogede o kin sunkun ati de, ara ogbodo nimi oh Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira Iran ogede o kin sunkun ati de Ara ogbodo nimi oh Oya nawo e soke, baba to bi mi moni nawo e soke Laolu ogunniyi nawo e soke Omolola mi oh nawo e soke Otunba akin alabi nawo e soke, aah Otunba atunluse nawo e soke….. Aah Nawo e soke…. Aah Skuki baddo nawo e soke Gbogbo ti nairabet oya nawo e soke Ybnl! Beat lon tan…. Beat tan beat tan E rewind orin yen beat ti tan Over the top
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register