SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Everyday Is Not Christmas
by
Olamide
Back
Lyrics
It's young John the wicked producer It's young John the wicked producer Let the turn up start now Everyday cannot be christmas So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o) Aunty hello Aunty, Aunty to'n wo le si Do you want to turn up Aba ti fe je re si o Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey) Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey) Ki ke bale o le jo lara So when you need me baby halla Baby rara Oju kon la da mi ni no dey para When you enter the club, enter the scene Then you go see what my eyes have seen You go see boys when dey do their thing Wey dey pop champ when dem do their thing Girls from 18 reach 19 wey dey strip for the pole lo le fun gba ti Everyday cannot be Christmas So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o) Aunty hello Aunty, Aunty to'n wo le si Do you want to turn up Aba ti fe je re si o Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey) Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey) Oya param pe Abuku lara onfe Param pe ra pe ra E ni ma turn up la ale yi Iya takiti Iya takoto E je re mi le mi o fi si E di ore mi ta la ko to Whine up your waist baby Kpamuregeji for me You know I really love you Baby no dey sh*t for me o Wait baby calm down Why you wan dey fall my hand now Everyday cannot be Christmas So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o) Aunty hello Aunty, Aunty to'n wo le si Do you want to turn up Aba ti fe je re si o Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey) Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey) Aunty Nimota ni she is all alone She tell me she is on her own She tell me to come her home I tell her Aunty say oh no After then she persuade I dress go like masquerade I go with my comrade She tell them say make them co-operate Oya she open channel o She tell me to say hello I say hi, she say oo No dey dull me Omo bone Otua Open channel O She tell me to say hello I say hi, she say oo No dey dull me Omo bone Everyday cannot be Christmas So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o) Aunty hello Aunty, Aunty to'n wo le si Do you want to turn up Aba ti fe je re si o Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey) Shey money dey here? (e dey) Shayo dey here (e dey) Abi e no dey, e dey o (e dey)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register