SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
People Dey
by
Mr Eazi
Back
Lyrics
Just give me the mic and let me speak Just let me be and let me live my life (live my life) Gi- Give me the mic and let me speak my mind Just let me be and let me live my life People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t People dey Some of them fine, some of them no fine, no just like me People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t People dey Bad as e bad I go live my life, I go faaji People dey Shebi I get mouth I go talk Na God e give me I go use am o Shebi you get yansh make you shake Nkechi no send oya use am o Everybody wey dey talk If you righteous oya stone am o As say everybody go dey judge But if pesin do well dem go bone am o Lighters up in the air No send dem, make them care Live my life to the fullest And I dey give them jam in the ear And to thank God you no go gree Badman say you no believe Which kain pesin come be this Na then I know say eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register