SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Notorious
by
Mr Eazi
Back
Lyrics
[Intro] Dindandadidindi (Yeah) Gbedu yin o dindin (Kw3) I no want stress, I just want kpalansh (It's KelP vibes) [Verse 1] I no want stress, I just want kpalansh, yeah, yeah I cannot kill myself so make I chop my life, yeah I dey find person daughter to spoil tonight, yeah If anybody get Erica number, make e send my side [Chorus] I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Kw3 [Verse 2] Yeah, I getti kele wey dey pray for me And other keles wey go kill for me Call e badamosi make e spray for me Dem never born the Baga wey go test me I no be Jesus and I don't forgive Vegetarian but I want the beef She want the business likey PLC Skinny bobo but I be B.I.G., yeah, yeah [Chorus] Omo, I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Kw3 [Bridge] If dem no ask you, make you no mention, yeah (Make you no mention) My money plenty, no need for pension, yeah (No need for pension, yeah) I dey blow money, na my profession, yeah The money no dey finish, no recession No recession [Chorus] Omo, I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Kw3
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register