SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Legalize
by
Mr Eazi
Back
Lyrics
[Intro] Aye ye ye Aye ye ye Aye ye ye (Zagadat) Aye ye ye [Verse 1] Na your love wey dey weak me Na your love wey dey weak me I don taya, I’m fighting no more All my life I’ve been searching All my life I’ve been searching Now I’ve found you, I’m searching no more [Pre-Chorus] I don’t wanna do no koro, baby, make we legalize My whole world dey stop anytime you look into my eyes Even if you don’t know, baby, I go make you realize I no go let you go, baby, na you be my wife [Chorus] Baby, give me your love (Aye ye ye) All your love (Aye ye ye) I dey needy your love (Aye ye ye) All your love (Aye ye ye) 'Cause I can’t get enough (Aye ye ye) Enough of your love (Aye ye ye) Give me your love (Aye ye ye) All your love (Aye ye ye) [Verse 2] Tell me what I for do Odo you dey ginger me, oya, what’s up with you? Yeah, yeah Baby, if e no be you, ye I swear I no go do, yeah, yeah [Pre-Chorus] I don’t wanna do no koro, baby, make we legalize My whole world dey stop anytime you look into my eyes Even if you don’t know, baby, I go make you realize (Make you realize) I no go let you go, baby, na you be my wife [Chorus] Baby, give me your love (Aye ye ye) All your love (Aye ye ye) I dey needy your love (Aye ye ye) All your love (Aye ye ye) 'Cause I can’t get enough (Aye ye ye) Enough of your love (Aye ye ye) Give me your love (Aye ye ye) All your love (Aye ye ye, Zagadat) [Outro] Aye ye ye Aye ye ye Aye ye ye Aye ye ye Aye ye ye Aye ye ye Aye ye ye Aye ye ye (Zagadat)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register