SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Visa (Remix)
by
Kwesi Arthur
Back
Lyrics
Another Oh oh yeah Well Hello girl! What you say, I don’t care What them talking about you Oh my Belinda, your love dey cooling my temper Believe in la vida lova I can’t believe I’m so fine Your love dey high me mokobi You’re my DO RE MI Girl I gat he remedy You’re my melody Girl I no fit chop and go Girl I sucker for your love Obibini broni mokobe Gimme the visa make I enter your heart No be lie oh baby no turning back oh Oh my girl I wanna take you to Africa No be lie oh baby no turning back oh Gimme thе visa make I, okay This be my password entеr from Leviticus To pent house you go enter kole menta You dey like jollof for sushin Life with me e go be kushin The effort wey a go put I Life go be b*t*h like mooston Okay this is my passport Okay stanp stop This be your words Okay stand top Haters go dey hate abeg brush top Yɜsee mayɜ sei mayɜ saa nso light off I no see them still ah we go give them They go see the difference Me and you go dey together with E go shay them Mosu na meyɜ ne more Medↄ nyɜ sintɜ yɜn tↄn ne store Your love dey high me mokobi You’re my DO RE MI Girl I gat he remedy You’re my melody Girl I no fit chop and go Girl I sucker for your love Obibini broni mokobe Gimme the visa make I enter your heart No be lie oh baby no turning back oh Oh my girl I wanna take you to Africa No be lie oh baby no turning back oh Gimme that che Gimme that checheche Don’t shy Gimme that checheche on fire like you are my stick Ex-man don do you like chick Whine your waist oo onome De gyal dem follow me famame Look into your eyes see potential Good girl with street credentials f**k the pandemic Bad energy fire burn it Gbele your mind Mewo woho time mame permit What you dey like e be divine sɜ wohwɜ me, run Street no safe faah Mekyen yɜ safe faah Don’t know why dey hate on You want make I save you, I fit get the cape pond I go like chop it up Dc the apron Girl I’m lonely, some like K, corn bounce She dey craze for the sounds, oba mefie unannounced Osi sugar daddy drop one pound Gimme the visa make I enter your heart No be lie oh baby no turning back oh Oh my girl I wanna take you to Africa No be lie oh baby no turning back oh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register