SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Bam Bam
by
Ice Prince
Back
Lyrics
okay You know what time it is yeah Popito on the beat So baby dubi dubi dubi dubi ahn And girl i want some love make we ahn And dubi dubi dubi tell nobody ahn bambambia bambam boyo Ice prince zamani Bambambia so many dem come And dem fail dem go Solidstar Bambambia bambam boyo Bambambia we still dey and we no ready to go no be today when baka don dey for backside No be today when agbero don dey stand for bus stop No be today when baka don dey for backside No be today when agbero don dey collect for bus stop aii You see the music industry Be like university Before i came to lag I was the king of my city And then i come realize No be my pika party Omo to blow for lasgidi Difficulty and i’m Feeling like civilian soldier Wanna drive a posh range rover I wanna be that g wey dey Sing song like a king kong Bring the gal dem over Ace looking at me face i’m older Ace man i hustle everyday never sober Ace and you know say man I S3xy with the rhymes So the gal demma shoot it in My rehearsal for koga This life omo na turn by turn Say brother if you run my run But i no go ever let you pa** me brother No go ever let you pa** me bambambia bambam boyo h Bambambia so many dem come And dem fail dem go Bambambia bambam boyo Bambambia we still dey and we no ready to go No be today when baka don dey for backside No be today when agbero don dey stand for bus stop No be today when baka don dey for backside No be today when agbero don dey collect for bus stop i say arise to the top top Ghetto youth say me no go flop Sweet music never can stop From every junction to every bus stop Mama say son never go crazy For any lady Just make sure you are ready Fit burn up me fire dont be shady Everybody smile now when They see me for me cable Mama now she can eat vegetable Because her son now is stable and able Capable to make her live comfortable Calling now calling now calling now Can't you see I’m balling now balling now I will never ever falling down falling down Because god don give me the crown bambambia bambam boyo….whatyasay Bambambia so many dem come And dem fail dem go Bambambia bambam boyo…love you back Bambambia we still dey and we no ready to go no be today When baka don dey for backside No be today when agbero don dey stand for bus stop No be today when baka don dey for backside No be today when agbero don dey collect for bus stop all ah the mama dem know eh All ah the papa dem know eh So call all ah the gals dem know eh Say solidstar and ice prince know we are the best All ah the mama dem know eh All ah the papa dem know eh So call all ah the gals dem know eh Say solidstar and ice prince know we are the best Dem tinkoko When we come around we do Dem tinkoko Anytime we step out we make Dem tinkoko We make all ah their Body dance tinkoko Ahn bambambia bambam boyo Bambambia so many dem come And dem fail dem go Bambambia bambam boyo Bambambia we still dey and we no ready to go no be today when baka don dey for backside No be today when agbero don dey stand for bus stop No be today when baka don dey for backside No be today when agbero don dey collect for bus stop
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register