SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Samankwe
by
Harrysong
Featuring(s) : Timaya
Back
Lyrics
Rororo... Give me overdose o Baby samankwe (dr. amire mr. songs 5star e-money) New lamba alert Samankwue Nigerian breed, asian breed Everything i see dey make me ginger She's beautiful i no de taya Everybody want to enter Cuz cotonou boys want to kwue kwue Indian boys want to kwue kwue London boys want to kwue kwue When it comes to oroma Roll×3 my baby o give me overdose o Baby samankwue... Sa×5... sey when it comes to oroma Roll×3 my baby ooo Give me overdose ooo baby samankwue My baby oo... samankwue My 10/10 oo... kwue kwue Iodine she gimme... kwue kwue Super d she gimme... kwue kwue Nutri c she gimme... kwue kwue Exclusively she gimme... kwue kwue Abottom belle eh eh... Bottom belle... kwue kwue Abottom belle eh eh... bottom belle Girle dance... kprokotom She a make me de whine am colombo Fine girl... unu afugo D way she whine make me never wanna let u go My girle sey she like it in the shower My baby girl her name is amara Anytime i come sey the girls dem ahalla Me a bad boy so dem know that i badder Roll×3 give me overdose oo. baby samankwue Sa×6... sey when it comes to oroma Roll×3 baby oo... give me overdose oo baby samankwue My baby oo... samankwue My 10/10 oo. kwue kwue Iodine she gimme... kwue kwue Super d she gimme... kwue kwue Nutri c she gimme... kwue kwue(dr. amir) Exclusively she gimme... kwue kwue She feeling the rhythm of my beat... she say baby come gimme some more She feeling the rhythm of my beat... she say baby come gimme some more She want me to roll×3 Give her overdose oo... baby samankwue... sa×5 Ladies in my bureau ro po po pom... kwue kwue Whine it pon d beat from here to london... kwue kwue Work it pon me sing like ririhana oo... kwue kwue Call me mr. sugar×5. gimme now When it comes to oroma Roll×3 my baby oo... gimme overdose ooo baby samankwue sa×6 Say when it comes to oroma... Roll×3 baby ooo... Gimme overdose oo baby samankwue My baby oo... samankwue My 10/10 oo... kwue kwue Iodine she gimme... kwue kwue Super d she gimme... kwue kwue Nutri c she gimme... kwue kwue Exclusively she gimme... kwue kwue D girle sey me sweet like a honey eh honey eh honey eh... kwue kwue Honey eh... kwue kwue Legout Kwue kwue D girle sey me make her so happy eh happy eh happy eh... kwue kwue She ahappy eh... kwue kwue
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register