SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
LOST
by
El Nino
Back
Lyrics
Kalakuta Karishika All of them boys dem no see me later Truth is bitter but I gat to face the grind Me I no Dey smoke for shrine Say you need to do your thing And I need to do my thing That's why I gat to face the grind Me I gat to chase the bag oh no I'm sorry I gat billion dollar dreams so I'm in a hurry Shout out to them homies Wey Dey for me when I get struggles I Dey for you too Some days I be on my low But I still Dey don't you vex Some days I be on my own I don make mistakes I need to pray Pray for love and I pray blessing Everyday you live is a lesson Me I don Lost Pray for love and I pray blessing Everyday you live is a lesson Me I don Lost My kele Dey fight My padi Dey find me I for Dey your side But I must fight alone I know one day I go be alright I know one day I go be alright I Dey believe I Dey really pray For the sunny day I Dey believe I Dey really pray For the sunny day And I no mind You better don't mind them too Some days I be on my low But I still Dey don't you vex Some days I be on my own I don make mistakes I need to pray Pray for love and I pray blessing Everyday you live is a lesson Me I don Lost Pray for love and I pray blessing Everyday you live is a lesson Me I don Lost No oooo way I been tryna live my life So I Dey pray eh eh eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register