SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Talk
by
Dj Kelblizz
Back
Lyrics
Another Man Drink and another man High Me I just wan enjoy my life Cause nobody knows Tomorrow Only God knows Tomorrow So hold on, to your faith Do you get dismay Things can get delayed But it must surely be Oh, Don't You ever give up on your self Cause the everlasting never dies Guy man go work, guy man go chop Abi na lie when them call I wan chop Them don they Talk, but people Talk Them no Know say I dey go to the top Money they call oh, na their way I dey go oh See I'm climbing on top ooh Why them want me to poor ooh Them been they underrate me Them tell me say I be nothing but shit I Say, Many things my eyes don see I no go talk keep on doing my thing Oh no no oh no, Them say them be big tatafo Them want to make me kolo Talky talky wetin them no know Them no wan see me, I no wan see them Them no they feel me, yes I no dey feel them See anyhow wey them want I go give them They say them wan kill my vibe lie lie No, Don't You ever give up on yourself Oh , Cause the everlasting never dies Guy man go work, guy man go chop Abi na lie when them call I wan chop Them don they Talk, but people Talk Them no Know say I dey go to the top Money they call oh, na their way I dey go oh See I'm climbing on top ooh Why them want me to poor ooh Man no Know Another Man Drink and another man High Me I just wan enjoy my life (Shano) Cause nobody knows Tomorrow Only God knows Tomorrow Bad Men yakpa, me I no go lie see bad men yakpa Bad men yakpa , I see them yakpa See very soon , all of them go Japa Bad Men yakpa, me no gonna lie soon E carry go yawa Bad men yakpa , I see them yakpa See very soon , all of them go Japa
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register