SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
SOMEBODY BABY
by
Davido
Back
Lyrics
It’s Runway Xbusta Pre bang bang There is a man for every woman It’s Blaise on the beat baby I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody Somebody first I be somеbody best I be somebody hеart wey dey do kpikpikpi for somebody chest I be somebody ex I be somebody next Baby no go let somebody vex O feshe lu Ayakata I like your body o O feshe woh Ayakata I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody Oya kill a mad man, you go know say em get person Abi you no dey fear person Mind the way you dey near person Show people love as boss wey you be Mr. Ekeson No man is a Island, e mean say people get me If you reject me, people go accept me No judge time with somebody watch You no dey feel me but I be somebody crush O feshe lu Ayakata I like your body o O feshe woh Ayakata I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh Like you belong to somebody Eh eh eh Just Like you belong to somebody
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register