SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Rundown (Funk U Up)
by
D’Banj
Featuring(s) : Funk U Up
Back
Lyrics
Baba e ma rundown No long thing I'm d banj or ski banj like my Jamaican friends call me Una know wetin I know Don jazzy (hmm) Make una tighten una jean now, make una tighten una snickers Cos me I no know wetin una know but Wetin I know be say this particular one Gbedu e ma funk e up O ma funk e up Is gonna funk you up Baba e ma rundown Ewo lo ma rundown O ma rundown No long thing Step up in the club n I'm like bullsh*t I saw that girl inna corner posing So I give am some shekpe to make her loose it Yes Loose it yes come and loose it yes Meet me on the dance floor and let mе pooch it Make I back that a** up make I take am From bеhind you no long thing Ehn no long thing Whether you dey inside your house, whether you dey inside your car Whether you dey inside your room Whether you dey inside your kitchen you're Cooking or maybe you're just chilling inside your jacuzzi Whether you dey inside your house, whether you dey inside your car Whether you dey inside your room Whether you dey inside your kitchen You're cooking ha me I no know wetin I no know Gbedu e ma funk e up O ma funk e up Is gonna funk you up Baba e ma rundown Ewo lo ma rundown O ma rundown Na my time to shine abeg, if you try to stop me I go break your leg Make I make my dough so I go start to spend Make I spray the girls way dey shake kegs Don jazzy come cook the beat Way dey make their people start to feel the heat Those way dey inside club start to move their feet No need to stand dey pose dey put your face like sh*t Cos Whether you dey inside your house Whether you dey inside your car, whether you dey inside your room Whether you dey inside your kitchen you're Cooking or maybe you're just chilling inside your jacuzzi Whether you dey inside your house, whether you dey inside your car Whether you dey inside your room Whether you dey inside your kitchen You're cooking ha me I no know wetin I no know Gbedu e ma funk e up O ma funk e up Is gonna funk you up Baba e ma rundown Ewo lo ma rundown O ma rundown
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register