SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Do Me
by
Crayon
Back
Lyrics
Baby fresh I love this beat… Wawawa Show me your waist work (eh) I go give you the moon (eh) hmm we t do am for titok (eh) and I for like make we link up Lick your lip gloss show me your footwork (eh) you too bad na Wetin sup (Oshey oh ) Hmm if them like make them jealous (owe) If them like make them jeaslous I still Dey love up yeah….. Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen don’t do me don’t now (don’t do me) baby don’t do me like that Ma Shay mi beyen oh baby I Dey here for ya don’t do me now don’t do me don’t me (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Baby if them wan nd you make them come nd me if e concern you e concern me if them wan try you them wan try me If e concern you e concern me amebo make them cho cho if e concern you e concern me if them wan touch you them wan touch me if e concern you e concern me Ordinary text I Dey para gan ni (eh) I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh) e don do me all the love wey you give e don do me and as ne like this e don do me and as you set like e don me baby e don me… Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen don’t do me don’t now (don’t do me) baby don’t do me like that Ma Shay mi beyen oh baby I Dey here for ya don’t do me now don’t do me don’t me (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Baby if them wan nd you make them come nd me If e concern you e concern me If them wan try you them wan try me If e concern you e concern me Amebo make them cho cho If e concern you e concern me If them wan touch you them wan touch me If e concern you e concern me Ordinary text I Dey para gan ni (eh) I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh) E don do me All the love wey you give e don do me And as ne like this e don do me And as you set like e don me Baby e don me…
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register