SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
you cheated, i cheated too
by
CKay
Back
Lyrics
You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too (Yeah) You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Make you catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Nobody go lose (Lose) I thought you were the one Clearly, I was wrong Girl, you do me strong ting Girl, you do me strong, ting I thought you were on my team But you show me your true colour And I no likе wetin I see, oh-oh You cheated, I chеated too You're twisted, I'm twisted too (Yeah) You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Make you catch your cruise (Cruise) Make I catch my cruise (Cruise) Nobody go lose (Lose) This period know wetin you dey do, oh No go dey do my baby, my baby, my baby Because the same girl wey you dey carry for mind Dem dey, tah, tah, tah, tah Slap her nyash with disrespect Kpah, kpah, kpah, kpah (You think sey you wicked, I wicked too) You you dey there dey do, my baby (You dey use my heart dey catch your cruise)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register