SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Whiskey
by
Burna Boy
Back
Lyrics
[Intro] Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air My people make una dey see am Say, "Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air" So when you wake in the morning, you go cough You go cough black soothe The cars, if you see the way the cars Them go dey black everywhere Curtain everywhere, na so everyday na him We dey mop glass, every day [Chorus] I fall too easy, and I poured the whiskеy But no be disability, oh, no be disability, oh I fall too easy, and I pourеd the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh [Verse 1] Some people bind and cast Some of them pray and fast See pastor don dey fat Shey na the thing wey God command Because of oil and gas, my city so dark Pollution make the air turn black Every man have to stay on guard [Chorus] I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh [Verse 2] People dey sleep for their house dey get no work Some they walk on the other side of town, dey dem for hold up Some they pray for the traffic, make dey hail you make you show love When e reach when to go back home you go-go club I no say e no easy, my brother Cuz you dey take am easy, my brother As long as you are breathing, my brother As long as you no sink inside water [Chorus] I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh [Verse 3] People dey wey dey pray for the rain, but e no fall Rain dey fall for another man place and e no stop E be like swimming pool for him house as e don flood All the things wey him get for his house many don lost
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register