SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Vanilla
by
Burna Boy
Back
Lyrics
[Chorus] Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [Verse 1] Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water Just because you fine likе Yemoja o Ti n ba gbe si e lara yе ma sa o Now she don dey call me daddy o Love it when she's calling me Alhaji o Ki la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me o And I no dey carry last, even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am Yeah, and I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am, yeah [Chorus] Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [Verse 2] Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweety baby, carry body Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweety baby, carry body [Chorus] Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) [Outro] And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register