SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
The Realest
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Ojo meta e O Ni se o Ojo meta eee These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there Oluwa burna Don gon Them be wan no where I come from Some people see me for London And my pocket dey high like contour And your boy fresh like Tom Tom And the girl dey gbadun me gan gan The girl dem Dey licki d gon gon Oh oh oh oh Toba je kan aye mi e le se If you looking for me I'll be on a spaceship Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o And if na me Dey looking for Tell them say my money no be play I'ma tell dem say These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there Oh oh dance like this, dance like that Dance like this, dance like that Then move it like there ain't no tomorrow Move it like there ain't no tomorrow Ah na Dance like this dance like that Dance like this dance like that And move it like there ain't no tomorrow Like there ain't no tomorrow Ehn ehn Where the money dey? Where the money dey? Where the money dey? Na there I wan Dey demo o Demo o, Demo o Oh demo o, demo o Anywhere the money dey na dere I wan dey demo o These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there These are the realest time We believe sometime Wetin I go tell you I tell you my guy Nobody Dey there o Remember say nobody there Nobody nobody nobody nobody dey Nobody nobody nobody nobody dey Nobody nobody nobody nobody dey Nobody nobody nobody nobody dey Nobody nobody nobody nobody dey Nobody nobody nobody nobody dey Nobody nobody nobody nobody dey Nobody nobody nobody nobody dey
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register