SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Tested, Approved & Trusted
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like a cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like this Baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like a cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like this Ehen, we, hey Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, oh, please, believe Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, trusted Inna di middle of all of these beautiful girls in the world Wey dey dance on the floor As dem don manya na to bend am Me I just want sempe for the centre Baby, gyrate your waistline, roll it now No slow down, just bring am, to me now Submit am, no teasing Baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like a cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like this Wan jasi The way you do fantastic Have to put on glasses Make you no blind me with this your body When I see you whinin' fi di wall Make me want to turn into the wall Make me feel like we no dey for real life Everything nice where you are Baby, don't whine pon your seat Come give me that Jump upon my body like animal Dance make you feel like carnival I go lock you down like criminal One touch feelin' like one million People just dey watch you like cinema Whine pon di ting like carnival Make sure you do nobody else like this Ehen, we, hey Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, oh, please, believe Tested, approved and trusted, trusted Tested, approved and trusted, trusted
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register