SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
On Form
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Whoever carry my Backwood, bring am out See Backwood for here, baba Come, make una no omila my Lord, oh Bring am, my Lord, na hin be this Make e dey my possession No shii Mm-mm (Gba bí, má gba bẹ) O lọ jìnà, ó tún lọ far, mm-mm And e no pass through Muritala (Mm-mm) No carry me for mind (Mm-mm) I step in the name of love, oh-woah, woah-oh But nowadays, oh-oh Tell them what they like to hear, oh-oh-oh E shock dem as dem see me Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo) Mm-oh, error (Error) Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ , gba waju wọ , gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ , gbé-gbé-gbé wo Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O lọ finally, I'm on form Gba bí, má gba bẹ Gba bẹ, má gba bi Gba bí, má gba bẹ Gba bẹ, má gba bi If I hear, if I hear say I complain (L'Eko) When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh) Sorry, coming from a long range And as always, I'll be loving Anytime you holla me, I'm early (Early) I'll be lifting early Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri (Ṣe ri, oh) Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri (L'Eko, won ni o l'ole) Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo) Mm-oh, error (Error) Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ , gba waju wọ , gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ , gbé-gbé-gbé wo Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O lọ finally, I'm on form I no dey too quick to talk, oh, oh No be talkative like that, woah-woah-woah I disguise my opolo, oh, oh Make them no see me at all No trust man, oh, not even my shadow, oh Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah This industry won shame me, uh-mm Story of my life Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O lọ finally, I'm on form
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register