SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
On A Very Good Day
by
Burna Boy
Featuring(s) : Wande Coal
Back
Lyrics
[Wande Coal] On a very good day Me my guys we be chilling this way Doing some business Get some girls some booze And still be making this pay On a very good day I'll be in the Caribbeans Or chilling on a boat cruise Going to south of France and end at montego bay Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh [Burna Boy & Wande Coal] See the way me get the money No be packaging packaging packaging See the way the ladies love me No be packaging, packaging, packaging As I dey shine No be packaging packaging packaging Na reality for really No be packaging, packaging, packaging Getting money like Dangote If you getting money make you thank God Oshey Dalo Nagode, Nagode And all my ladies wey dey dance so Kiloshe korin wan joh And all of my people for the sanko This one na live dey lowor wande coal It's a Burna boy and Wande Coal Spaceship black diamond we be bad guys When we come through you should know Sharpest motherf*cking bad guys Who are you Who are you talking to E be like say be like you no know me And me I no blame you 'cause You already know on a very good On a very good day You no go fit to talk to me this way But just because you fine I no go let you escape I no go lie I just dey feel your packaging She dey package She dey package I no go lie I just dey feel your package Now you gat me speak another language Toba bamidele wani pe ola kpe Tori won kin gbadun Bi a she gbadun Inu ma bi won Bi mo she gbadun Inu bi won pe kilo happen Bi she ya fun Wo ni kin sha'un I wor tin Ka oh Kilo wa sor Won ti kor ja bus stop I dey tell you my guy Make your eye sharpen Cos if you looking around To see wetin happen You go see many many Packaging packaging packaging All the way me get e money No be packaging packaging packaging Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh [Wande Coal & Burna Boy] Oh my god oh my god oh Different account wey I get My bank is so large oh Omo gan we too bad oh And if you reason am Check am you go see say I no lie oh I no come here to brag oh Cos the level wey I dey you nor go fit Follow me drag oh I get the money and I do it everyday Everything I need all come on me Turn a Monday to a holiday Do it on a very good day On a very good day On a very good day Your girl decide To roll with me On to where me dey Everything nice On a very good day Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh Many many packaging packaging packaging All the way me get e money No be packaging packaging packaging Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register