SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Hookah (Remix)
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Remix Danagog, Davido Pa** me the hookah Stonebwoy Hookah You know Iskebe bebe Bebebe Danbaba, Danbaba Money a dey She wan kele for Instagram Dey smoke shisha for Instagram I see say she dey like hookah But anytime e dey loud, e dey begin low Simple English she begin holla Na that time I go wan scatter E go hard to move from my Caban Early morning I go discharge am Wo mi dada, wo mi dada Da yan mo, emi gangan ni baba Awon temi badder gan Eleri lara won All my guys demma like hookah Hookah, hookah, hookah (if she dey makŠµ dem go call am eh) Hookah, hookah, hookah (all my guys dema likŠµ hookah) Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am) Danagog, Davido do Anywhere we go, na so we go go In a aroma dem, come see we show So we light up the place, me ah champagne ah flow, gaga ga Pa** me the hookah, kah, kah Hold on, hold on (Its the motherf**kin remix) Danagog, Davido Anywhere we go, na so we go go In a aroma dem, come see we show So we light up the place, me ah champagne na flow, gaga ga Pa** me the hookah, kah, kah Sweetness wey I bring, cos na me be the sugar, gar, gar Make dem, dem go gaga ga Bring more girls with the hookah to the ponda, dada da Hookah, hookah, hookah (all my guys demma like hookah) Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh) Hookah, hookah, hookah (all my guys demma like hookah) Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am) Bombom man, bombom man Where the girl with the big baka Go call am for one corner If she dey make dem go call am Zim Zimma Who's got the keys to my beamer Oya go and call Aisha And all my girls wey love to smoke on that chicha HKN, HKN (hookah) Oya come to my room make I give you nice hookah They call me Danagog and I get bazooka Pull up in a Porsche charle pull up in a Range E bami won mo to ba se kotun wa arrange We be sipping on don perignon All my guys call me don colignon Baby would you get down for the money All my guys dem dey kill for the money All my guys dema like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey say I wan look am If she dey make dem go call am All my guys dema like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey say I wan look am If she dey make dem go call am eh Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah) Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh) Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah) Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am) Hookah Mix Masta Garzy O di di Kiddominant If she dey make dem go call am Iskebe bebe Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah) Bebebe Danbaba, Danbaba Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh) Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah) Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am) Hookah Suka Sounds Damn, Fresh on the beat
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register