SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Duro Ni Be
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Duh duro ni be Duro ni be Won gbe won Won gbe won Won gbe wa Wetin dey sub ma hitta Won gbe won Won gbe won Won gbe wa J-Stunt Duro ni be Ok make I start am from the genesis Now before they couldn't tell me anything Duro ni be When I used to hustle for my Hennessy Non the Hennessy dey give me Hennessy Duro ni be Take am easy make I roll my medicine Me I no dey see my enemies Duro ni be Malo binu binu why you mad at me When I just dey hustle for my family Duro ni be Omo eveyday I just dey thank God Say common tenant don turn to landlord I don't know no friend I dey with my squad Check am na my name dey for the sign board Duro ni be All year imma be on to hustle I no getty time to go award show How me go go sit down dey startty convo With this hatin industry hittas I don know Duro ni be That na something wey I no go ever do Me I rather focus on my revenue Duro ni be Some people say dey no dey like my attidude (Sabi boy) Street dey show me gratitude Duro ni be Duro ni be oo Money malo duro ni be oo Duro ni be oo Hmm, won gbe wo Won gbe wo Won gbe wa Wetin dey sub ma hitta Won gbe wo (hee) Won gbe wo (uhn) Won gbe wa (yeee) I've been balling ever since I was in secondary Up till now nka na enye ha melody Hold up They be talking shii but I don't really care Nwanne onye machaaa anyi tinye ya ogbunigwe Hold up Nwa men di good and imma men di hood And imma men di hood And imma why di hood That's why you'll never get a clue So gbado anya use your tool Befor ichota my crew I'm the mofffo truth Iwughalia you go loose nwa Kuo with us or you'll get rolled over Every year young anyi ka kwu ka old soldier Nwa olokpa yi black anyi fuya anwunya ya roja And asa giyi pink anyi na aku ya n'enu sofa Wete list na table if not i'bu joker Anyi kuchali large anyi ejekwa kuo na nke mma udoka Internationally local Ain't na play the game with local Anya'm di na the money bia furu deali nma ebroker nwa Hehee Duro ni be oo Money malo duro ni be oo Duro ni be oo Tobago malo duro ni be oo Hmm, won gbe wo Won gbe wo Won gbe wa Wetin dey sub ma hitta Won gbe wo Won gbe wo Won gbe wa Duro ni be
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register