SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
B. D’OR
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Omo guy, wetin dey sup? Wetin dey sup? I dey your side, I dey your side Yeah, yeah One man, two man, three E don kpenkelemesi Kpenkelemesi Con dey move like ah disco (Move like ah disco) Won ni "kin ma lo la'tan" (La’tan) I be boss, I be actor So therefore, give me Ballon d'Or Oya, come take a picture (Take a picture) Rora yo, ayo n kpa'yan (N kpa’yan) Oya, follow my instruction Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Kpеnkelemesi Comе dey smoke cannabis Doctor say "make I pop one of this" Make me fly like say I'm Aladdin Come bring some kind melodies Omo, Messi self no do pa** like this So many things inside of my jeans I swear down, e be things, e be things Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So therefore give me Ballon d'Or Oya come take a picture Rorayo ayon kpayan Oya follow my instructions Oh, Lord of mercy (yeah) I dey with one wey dey call me Messi I dey for Sh*tta, she go fly come check me I never see person wey fit money impress me All of the things she dey do, she dey test me I dey with kele wey for back, I dey pressin' The one I carry come don dey suspect me She call me "small body, big engine" On my number, she callin' on Anytime wey she wan give me lovin' ah And like flat tire, me, go pump it up And every other day, na she dey turn me on Say, me, I still dey make I c*m the more As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon Walahi, I forget say her guy dey for jersey Omo, omo, moti penkelemess oh Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So therefore give me Ballon d'Or Oya come take a picture Rora yo, ayo n kpa'yan Oya follow my instructions Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register