SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
20 10 20
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Shey you never hear About the things wey happen there Abi your eye never clear Mankind so wicked Lets talk about my government Open your mind and your ears Wetin happen Shey na jazz o Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don scatter scatter 20th of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so water ooo water runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo ijoba All your atrocity All of your corner corner Make all the deadbody disturb you for your dream The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter ‘Cause you no go get job if you no know godfather The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo IJOBA All your atrocity All of your corner corner Make all the deadbody disturb you for your dream 20th of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so water ooo water runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder We give them many chances Dem fail my people And When we cry for justice Them kill my people Walahi all of you Their lives are on you We no go ever forget all the youths Wey die for tollgate 20th of October 2020
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register