SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Something Sweet
by
Buju
Back
Lyrics
[Verse 1] Something sweet Something sweet for my system You know me I go give dem shade You no know me since back then? You can ask your friends Cause If e sweet, nah good vibes I go give them You know they cannot pretend shade When it hits you feel no pain You can ask your friends Something sweet Something sweet for my system You know me I go give dem shade You no know me since back then? You can ask your friends Cause If e sweet , nah good vibes I go give them You know they cannot pretend When it hits you feel no pain You can ask your friеnds [Chorus] O baby shey you cover me? Na bеfore money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody Shey you cover me? Na before money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody [Verse 2] Emi okurin meta Sho ma komije like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar Make I do you nice and you go do me properly Emi okurin meta Sho ma komije like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar Make I do you nice and you go do me properly Okurin meta Sho ma komije like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar Make I do you nice and you go do me properly [Chorus] O baby shey you cover me Na before money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody Shey you cover me? Na before money go dey shower me Me I no fit treat you like my property Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register