SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Birthday
by
Buju
Back
Lyrics
When you hear me say ‘Logo You know who say (Yo) Banger (Yo) (Yo) (Yo Rexxie pon this one) Yeah I’m not in love with you I just want to je’nbe Make we catch cruise, yeah I won’t lie to you, I no be other boys dem Wey go use love chop your Isi Ewu And I know you wanna do me But you’re moving shy Don’t be shy, baby oh-ohh And ego no be problem Iwo shati gbe kiniyen fun mi, my darling Hmm, go shawty, it’s your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money? Shey you go love me oh-ah? Standing I’ll give you more than Brother Tunde Hmm, go shawty (go shawty) It’s your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money? Shey you go love me oh? Standing I’ll give you more than Brother Tunde Girl, everytime I’m on your cassette Baby, love me, I see heaven When my girl, when you start dancin’ You feel like you want to teach lesson Girl, me, I want me to say somethin’ ‘Cause Hennessy dey do somethin’ Tell me what are you still rockin’? I know say you sef dey feel somethin’, ayy-ayy Ooh-ooh, as this song that play Your waist dey rotate My money throway, for your body today Nice, this song that play Your waist dey rotate My money threw away, for your body today Hmm, go shawty (Yo) It’s your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money? Shey you go love me oh? Standing I’ll give you more than Brother Tunde Hmm, go shawty (Yo) It’s your birthday today And you want money (One) Wetin you go do me for the money? (Yo) Love me oh-oh? (Yo) See, I’ll give you more than Brother Tunde Girl, everytime I’m on your cassette Baby, love me, I see heaven When my girl, when you start dancin’ You feel like you want to teach lesson Girl, me, I want me to say somethin’ ‘Cause Hennessey dey do somethin’ Tell me what are you still rockin’? I know say you sef dey feel somethin’
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register