SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Baba Nla
by
Buju
Back
Lyrics
Hmm hmm hmm Dr dolor entertainment Hmm Oooooo ooooo oooo yeah Hmm Hmm Hmm Yeah Ooooo I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla Na me be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla Na me be the baba nla Omo I been looking at this girl called soma dina Said I dey ball die pass roger miller If I tell you things you know its official She fit to follow me go to my Place later I tell you things I know like and make I know lie I Dey feel you tonight as hеnnessy don dey body tonight Say make I know liе I go talku my mind And as a baba nla wey I be Eh no be katangwa oh my g See the things I wear are real nice and you see The girls dem, dem go sabi my p Ah Baba Nla wey I be Eh no be katangwa oh my g See the things I wear are real nice and you see The girls dem dem go sabi my p Ah Hmm Hmm Oooooo yeah Ye Ti won ba ri mi yes sir Senator the minister Enter anywhere no need visa When I play omo na nasa ooo Eze na eze only me na kpanla egufe Kpanla Who dey katayarn for where me dey When I roll my dice e be two six oh Eze na eze only me na kpanla egufe Kpanla Who dey katayarn for where me dey When I roll my dice e be two six oh I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla Na me be the baba nla Commissioner Inspector general
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register