SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Haba(remix)
by
Blaqbonez
Back
Lyrics
Blaqbonez ft eris emo -haba remix Haba haba haba You too pretty for my mental eeh If i die then i diee Come kuno my type You the one That am supposed to lovaa You got this boy on the low low low Down to earth like a kandolo Blaqbonez and eris emo Filile nga amlilo This a vibe zed and naija For every bodyy ooooihhh I goti girl with fine body Fine like an empress Noti number 9 she a 10 and she impress Heny Henessy moët on the go oohhhhh Ifya so ndapena limooo blaqbonez Henny Hennessy Moët don they go Me I don they slow She they whine like korodom Make a man wan dey kololo Hennessy Moët don they go Me I don they slow lolo She they whine like korodom Make a man wan dey kololo Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives Haba Haba Haba Wetin be the matter Shey na because I get e power Wey you wan kill me fro my mama ah Haba haba haba I don dey loose my temper ah Amaka send your aza ah She no leave until I wire Because of you nwanyioma Me I no con pai for here Many many rappers turn each other to enemy If your booty was a rapper e for deadly If you must scream my oh my Oh my baby why oh why Tell me tell me all this rappers don they plenty If your booty was a rapper will you impress me Henny Hennessy Moët don they go Me I don they slow She they whine like korodom Make a man wan dey kololo Henny Hennessy Moët don they go Me I don they slow She they whine like korodom Make a man wan dey kololo Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives Tell her make she calm down calm down Calm down But she say she wan whine until a man die But I no fit for I get 9 lives Bebetibe bebeti bebe
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register